How person go "lo omo" sotey the omo go come bitter? Naija men bad o. Abeg, I no want "lo omo" to bitterness o. Alomo sweet nahim me I want.
hahahahahaha very funny Posted: at 11-11-2010 03:57 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
y u dey ask? Posted: at 11-11-2010 09:21 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
WHATS THAT? Posted: at 13-11-2010 09:41 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
clems2die4 at 15-11-2010 10:14 AM (13 years ago) (m) alomo na kool drink wen de clean d system.nd to mak u straf wel wel. Posted: at 15-11-2010 10:14 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Ketori at 15-11-2010 01:35 PM (13 years ago) (f) me i get beta thing to do, dan for me to seat down to dey make mouth, no doubt......... Posted: at 15-11-2010 01:35 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Inemx at 25-11-2010 10:02 AM (13 years ago) (m) Alomo bitter does so many work.. 1. anti diabetes, 2. anti pile, 3. acting agent for men who do not perform natural during segxwal intercourse and kidney purifier... so you better have the knowledge now
LET ALL MEN TAKE NOTICE OF THIS STATEMENT FROM THE ONE WHO HAS DONE A VERY GOOD RESEARCH. BUT LET ME ASK, IS IT ALSO GOOD FOR WOMEN? Posted: at 25-11-2010 10:02 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dat drink na d bomb. try alomo and juice... Posted: at 8-02-2011 12:16 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
NONSENSE Posted: at 8-02-2011 12:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
uikocha at 8-02-2011 12:56 PM (13 years ago) (m) next time go to Ghana.. that wear they produces alomo biter.....en stop asking stupid question Posted: at 8-02-2011 12:56 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
goldcircle at 8-02-2011 01:05 PM (13 years ago) (m) Alamo dey improve the pumping power of men Posted: at 8-02-2011 01:05 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mallorca at 9-02-2011 12:09 PM (13 years ago) (m) Well is good as i still dey ontop of some thing so no time for you Mr poster................
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 9-02-2011 12:09 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Waslage at 9-02-2011 01:06 PM (13 years ago) (m) Alum bitter go watch ur blood clean and make u active on bed , u Neva hear of John Thomas performance? Posted: at 9-02-2011 01:06 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
mobikay at 10-02-2011 12:07 PM (13 years ago) (m) Guy alomo bitter na nice drink 4 d system b'cos na herba medicine mix with alcohol not alco-shop or house, it helps in terms of sugar,it burns calorries nd enhance segxwall drive for men. Abi u wan talk say u no dey take am, try it d next day meet ur straf. Tnx Posted: at 10-02-2011 12:07 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
pholake at 10-02-2011 02:16 PM (13 years ago) (f) ...the taste of the pudding is in the eating...try it & see the works/effects... Posted: at 10-02-2011 02:16 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Alomo wetin?...... go drink am come tell us na Posted: at 3-03-2011 02:00 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
olobain at 3-03-2011 02:04 PM (13 years ago) (m) alomo na wetin dem dey call high spirit Posted: at 3-03-2011 02:04 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
alomo is a herb, but contains 75% of alcohol. it cures jedi jedi, romanticism, poor ********, womanizing disease, okoh junction, gonorrhea, low sperm count, it is also used for penis enlargement and reduction E T C
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 3-03-2011 02:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alomo also helps to control a man wen spiritual congi hold am anytime and anywhere
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 3-03-2011 02:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ekechibaby at 3-03-2011 04:06 PM (13 years ago) (f) Hahahahahahahahahahahahahaha FUNNY Posted: at 3-03-2011 04:06 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
alomo is a herb, but contains 75% of alcohol. it cures jedi jedi, romanticism, poor ******, womanizing disease, okoh junction, gonorrhea, low sperm count, it is also used for penis enlargement and reduction E T C
Lol. how you sabi di thing now? You don use am before? na my business be dat oh
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 3-03-2011 04:39 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |