HOW DO U GUYS SEE TO HAVING A NAIJAPALS HOT PARTY HERE IN LAGOS THIS DECEMBER (Page 16)

Date: 05-10-2008 5:38 am (15 years ago) | Author: MIRABELA
1 ... 13 14 15 [16] 17 18 19 ... 31
- zie85er at 9-10-2008 06:07 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: blackbeauty005 on  9-10-2008 06:01 PM
yeah dear jaydeeboi u welcome...... just watch out....
for you mazi now it is time to face you... wetin u dey yarn ma brother d guy wetin dey do u...... e be like say u want to be ban from here.... afterall no idea or support u don bring na so so yarb and talkie you dey doo..... if anyone is to sleep and wash face when wake up na u....... u sabi so
dis one na TKO Mazi

Posted: at 9-10-2008 06:07 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- prencess at 9-10-2008 06:26 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: zie85er on  9-10-2008 06:07 PM
Quote from: blackbeauty005 on  9-10-2008 06:01 PM
yeah dear jaydeeboi u welcome...... just watch out....
for you mazi now it is time to face you... wetin u dey yarn ma brother d guy wetin dey do u...... e be like say u want to be ban from here.... afterall no idea or support u don bring na so so yarb and talkie you dey doo..... if anyone is to sleep and wash face when wake up na u....... u sabi so
dis one na TKO Mazi

heeee take am easy dey shout at Mazi na ur grand father  Grin Grin Grin Grin
Posted: at 9-10-2008 06:26 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- realgood at 9-10-2008 06:30 PM (15 years ago)
(m)
so hw far wt the disco
will ther b any contribution or is just gate fee,cos i wt to drop my own cash now ,now
blackbeauty005,were will i pay into,ur acct no or najapals acct no ??
Posted: at 9-10-2008 06:30 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- emmy1 at 9-10-2008 06:36 PM (15 years ago)
(m)
but how are we going to source the fund.
Posted: at 9-10-2008 06:36 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- zie85er at 9-10-2008 06:37 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: prencess on  9-10-2008 06:26 PM
Quote from: zie85er on  9-10-2008 06:07 PM
Quote from: blackbeauty005 on  9-10-2008 06:01 PM
yeah dear jaydeeboi u welcome...... just watch out....
for you mazi now it is time to face you... wetin u dey yarn ma brother d guy wetin dey do u...... e be like say u want to be ban from here.... afterall no idea or support u don bring na so so yarb and talkie you dey doo..... if anyone is to sleep and wash face when wake up na u....... u sabi so
dis one na TKO Mazi

heeee take am easy dey shout at Mazi na ur grand father  Grin Grin Grin Grin
heehe..i know.......and he's ur greatgrandfather

Posted: at 9-10-2008 06:37 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- elizatops at 9-10-2008 07:17 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: sunnieade on  9-10-2008 05:08 PM
im throwin ma weight behind dat party ooo.just let me know wen nd where it will be held.illl suppotr in any way i can.



i dont see wat u want to throw cos u are too slim to throw anything Grin Grin Grin
Posted: at 9-10-2008 07:17 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- prencess at 9-10-2008 07:20 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: zie85er on  9-10-2008 06:37 PM
Quote from: prencess on  9-10-2008 06:26 PM
Quote from: zie85er on  9-10-2008 06:07 PM
Quote from: blackbeauty005 on  9-10-2008 06:01 PM
yeah dear jaydeeboi u welcome...... just watch out....
for you mazi now it is time to face you... wetin u dey yarn ma brother d guy wetin dey do u...... e be like say u want to be ban from here.... afterall no idea or support u don bring na so so yarb and talkie you dey doo..... if anyone is to sleep and wash face when wake up na u....... u sabi so
dis one na TKO Mazi

heeee take am easy dey shout at Mazi na ur grand father  Grin Grin Grin Grin
heehe..i know.......and he's ur greatgrandfather
lol Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 9-10-2008 07:20 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennee at 9-10-2008 07:25 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: elizatops on  9-10-2008 07:17 PM
Quote from: sunnieade on  9-10-2008 05:08 PM
im throwin ma weight behind dat party ooo.just let me know wen nd where it will be held.illl suppotr in any way i can.



i dont see wat u want to throw cos u are too slim to throw anything Grin Grin Grin

Dis my Babe u just know who l wan attack, u sabi am  Wink Wink

Posted: at 9-10-2008 07:25 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zie85er at 9-10-2008 08:39 PM (15 years ago)
(m)
.....

Posted: at 9-10-2008 08:39 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- keveen at 9-10-2008 11:24 PM (15 years ago)
(m)
Let the party giggles begin...

Posted: at 9-10-2008 11:24 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zie85er at 9-10-2008 11:34 PM (15 years ago)
(m)
too early dawg

Posted: at 9-10-2008 11:34 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Kennee at 9-10-2008 11:49 PM (15 years ago)
(m)
hehehe yeah

Posted: at 9-10-2008 11:49 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blackbeauty005 at 10-10-2008 12:32 AM (15 years ago)
(f)
too early

Posted: at 10-10-2008 12:32 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennee at 10-10-2008 12:47 AM (15 years ago)
(m)
Blackbeauty why u dey Always dey hide for one Corner for Your Pictures?

Posted: at 10-10-2008 12:47 AM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blackbeauty005 at 10-10-2008 12:52 AM (15 years ago)
(f)
wetin concern u..... na where picture see me catch be that... aproko

Posted: at 10-10-2008 12:52 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zie85er at 10-10-2008 01:14 AM (15 years ago)
(m)
005beautyblack.........

Posted: at 10-10-2008 01:14 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- Kennee at 10-10-2008 01:29 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: blackbeauty005 on 10-10-2008 12:52 AM
wetin concern u..... na where picture see me catch be that... aproko

 Grin Grin Grin Wink Wink Kiss

Posted: at 10-10-2008 01:29 AM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zie85er at 10-10-2008 01:40 AM (15 years ago)
(m)
chei...... Grin Grin Grin

Posted: at 10-10-2008 01:40 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- blackberryPearl at 10-10-2008 01:51 AM (15 years ago)
(f)
hehehe
Posted: at 10-10-2008 01:51 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- zie85er at 10-10-2008 01:55 AM (15 years ago)
(m)
hey

Posted: at 10-10-2008 01:55 AM (15 years ago) | Hero
Reply
1 ... 13 14 15 [16] 17 18 19 ... 31