Letter to the Un-born pikin (Page 3)

Date: 14-07-2010 6:27 pm (13 years ago) | Author: G-boy {da hoodhailing boy}
1 2 [3]
- bhl72 at 15-07-2010 05:22 PM (13 years ago)
(m)
gbam
Posted: at 15-07-2010 05:22 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- luvvy at 15-07-2010 05:29 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: bhl72 on 15-07-2010 05:01 PM
see where Luvvy dey come to take wetin be my own? dem never born u o... make i go warm up come back for you for this

how many head do u hav? becuz how about to cut this one off now
Posted: at 15-07-2010 05:29 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bhl72 at 15-07-2010 05:32 PM (13 years ago)
(m)
chei na now ur own finish o... u wan to kill urself?
Posted: at 15-07-2010 05:32 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- luvvy at 15-07-2010 05:49 PM (13 years ago)
(m)
no na ur head i won cut, since diplo said that she like ur head i juss say quickly cut am, so dat she won't trip again
Posted: at 15-07-2010 05:49 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- erikaakpan at 15-07-2010 06:54 PM (13 years ago)
(f)
Huh?

Posted: at 15-07-2010 06:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ceejay58 at 16-07-2010 12:44 AM (13 years ago)
(m)
passing and peeping
Posted: at 16-07-2010 12:44 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Akpan01 at 16-07-2010 02:44 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: luvvy on 15-07-2010 04:48 PM
Quote from: Akpan01 on 15-07-2010 04:12 PM
Quote from: luvvy on 15-07-2010 04:08 PM
Quote from: Akpan01 on 15-07-2010 03:46 PM
Quote from: luvvy on 15-07-2010 03:45 PM
Quote from: Akpan01 on 15-07-2010 03:15 PM
Quote from: luvvy on 15-07-2010 03:13 PM
Quote from: Akpan01 on 15-07-2010 02:52 PM
my guy dey on action make i just peep


My babe u don't need to peep juss enter anyhow  Kiss Kiss Kiss

merci  Grin Grin Kiss


now u re talking  Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss, is ur eyes closed

peepin with left eye but the right one dey close Grin Grin


correct girl, this teeth dey fear me ooo, but  if u are feeling shy, maybe we should enter dat corner  Grin Grin Grin Grin Kiss Kiss Kiss

hahaha no mind peepers honey bunny Grin Grin Kiss Kiss Kiss


let em peep wel well i no dey give anybody chop na only won chop this one  Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss

make u no podge after all that food o Grin Grin Grin

Posted: at 16-07-2010 02:44 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- diplomatik at 16-07-2010 05:17 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: luvvy on 15-07-2010 05:49 PM
no na ur head i won cut, since diplo said that she like ur head i juss say quickly cut am, so dat she won't trip again

lol..kolo  Grin

Posted: at 16-07-2010 05:17 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- luvvy at 17-07-2010 03:51 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Akpan01 on 16-07-2010 02:44 PM
Quote from: luvvy on 15-07-2010 04:48 PM
Quote from: Akpan01 on 15-07-2010 04:12 PM
Quote from: luvvy on 15-07-2010 04:08 PM
Quote from: Akpan01 on 15-07-2010 03:46 PM
Quote from: luvvy on 15-07-2010 03:45 PM
Quote from: Akpan01 on 15-07-2010 03:15 PM
Quote from: luvvy on 15-07-2010 03:13 PM
Quote from: Akpan01 on 15-07-2010 02:52 PM
my guy dey on action make i just peep


My babe u don't need to peep juss enter anyhow  Kiss Kiss Kiss

merci  Grin Grin Kiss


now u re talking  Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss, is ur eyes closed

peepin with left eye but the right one dey close Grin Grin


correct girl, this teeth dey fear me ooo, but  if u are feeling shy, maybe we should enter dat corner  Grin Grin Grin Grin Kiss Kiss Kiss

hahaha no mind peepers honey bunny Grin Grin Kiss Kiss Kiss


let em peep wel well i no dey give anybody chop na only won chop this one  Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss

make u no podge after all that food o Grin Grin Grin



 i don dey fear dis kiss ooooooooooo
Posted: at 17-07-2010 03:51 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MegaOneplusone at 28-09-2011 08:12 PM (12 years ago)
(m)
but you reason well shaa @poster
Posted: at 28-09-2011 08:12 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FlyMamacita at 28-09-2011 10:20 PM (12 years ago)
(f)
Hmmmm Lady Akpan  Grin Grin Cheesy
Posted: at 28-09-2011 10:20 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- MegaOneplusone at 28-09-2011 11:23 PM (12 years ago)
(m)
 Roll Eyes
Posted: at 28-09-2011 11:23 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3]