Read This "What A Woman Needs " (Page 11)

Date: 17-07-2012 11:55 am (11 years ago) | Author: Bizzi Blaq
1 ... 8 9 10 [11] 12 13 14 ... 16
- Treasure2 at 18-07-2012 10:45 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: dickman2 on 18-07-2012 10:34 AM
i tell u say i no get work,,nawa oooh..wetin me i do now or talk wey dey vex u ..u say me d*1*c;ky na yeye ..i see..your body  just dey hot if u see d*1*c;ky ..hmmmmmmmmmm..story ,,story ,,story..u try .. Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed Embarrassed Huh? Huh? Huh? Huh? Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed..
Eziokwu, so you get work...but for where be the work dey na???
Posted: at 18-07-2012 10:45 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 18-07-2012 10:46 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: dickman2 on 18-07-2012 10:37 AM
if she see me..body go dey do her ..
Yes ooooo.....how body no go do me...after you give me italo work.....
Posted: at 18-07-2012 10:46 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- Solidstonez at 18-07-2012 10:47 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: Treasure2 on 18-07-2012 10:44 AM
Why you dey clam him, make him come do italo work na....na him be the manager wey dey give the work......
BECAUSE I WANT PEACE

Posted: at 18-07-2012 10:47 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Solidstonez at 18-07-2012 10:48 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: Treasure2 on 18-07-2012 10:45 AM
Eziokwu, so you get work...but for where be the work dey na???
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 18-07-2012 10:48 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Treasure2 at 18-07-2012 10:49 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: Solidstonez on 18-07-2012 10:47 AM
BECAUSE I WANT PEACE
Peace with who???
Posted: at 18-07-2012 10:49 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- Solidstonez at 18-07-2012 10:50 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: Treasure2 on 18-07-2012 10:46 AM
Yes ooooo.....how body no go do me...after you give me italo work.....
Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 18-07-2012 10:50 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Treasure2 at 18-07-2012 10:50 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: Solidstonez on 18-07-2012 10:48 AM
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
E be like i go take you go drink warri water this morning
Posted: at 18-07-2012 10:50 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- Solidstonez at 18-07-2012 10:52 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: Treasure2 on 18-07-2012 10:49 AM
Peace with who???
I LOOK TO YOU , YOU KNOW...YOU WEY DEY ADVICE ME HERE

Posted: at 18-07-2012 10:52 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Treasure2 at 18-07-2012 10:52 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: Solidstonez on 18-07-2012 10:50 AM
Grin Grin Grin Grin Grin
yes oooo....italo work dey body do person na..abi na lie... Grin Grin Grin
Posted: at 18-07-2012 10:52 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- Solidstonez at 18-07-2012 10:53 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: Treasure2 on 18-07-2012 10:50 AM
E be like i go take you go drink warri water this morning
Grin Grin Grin Grin Grin I NO MIND

Posted: at 18-07-2012 10:53 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Treasure2 at 18-07-2012 10:54 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: Solidstonez on 18-07-2012 10:52 AM
I LOOK TO YOU , YOU KNOW...YOU WEY DEY ADVICE ME HERE
Come join me for one corner wey i dey drink warri water....i don high this morning... Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 18-07-2012 10:54 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- Solidstonez at 18-07-2012 10:54 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: Treasure2 on 18-07-2012 10:52 AM
yes oooo....italo work dey body do person na..abi na lie... Grin Grin Grin
NO BE LIE  Grin Grin

Posted: at 18-07-2012 10:54 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 18-07-2012 10:55 AM (11 years ago)
(f)
i don submit my cv oo.. abi d work na without cv?

Posted: at 18-07-2012 10:55 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Solidstonez at 18-07-2012 10:55 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: Treasure2 on 18-07-2012 10:54 AM
Come join me for one corner wey i dey drink warri water....i don high this morning... Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
I CAN SEE Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 18-07-2012 10:55 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Treasure2 at 18-07-2012 10:56 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: Solidstonez on 18-07-2012 10:53 AM
Grin Grin Grin Grin Grin I NO MIND
Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 18-07-2012 10:56 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- Solidstonez at 18-07-2012 10:57 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 18-07-2012 10:55 AM
i don submit my cv oo.. abi d work na without cv?
Ask Treasure2 she go tell you...she know how far Tongue Tongue Tongue Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 18-07-2012 10:57 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Treasure2 at 18-07-2012 10:57 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: Solidstonez on 18-07-2012 10:54 AM
NO BE LIE  Grin Grin
Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 18-07-2012 10:57 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 18-07-2012 10:59 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: Solidstonez on 18-07-2012 10:57 AM
Ask Treasure2 she go tell you...she know how far Tongue Tongue Tongue Roll Eyes Roll Eyes
Italo work no need CV ooo na only G..sting,  Grin  Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 18-07-2012 10:59 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- dirtykid at 18-07-2012 11:00 AM (11 years ago)
(m)
hmm sounds interesting... wetin people with G strings dey do naw... Make them go to emmm

Posted: at 18-07-2012 11:00 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 18-07-2012 11:00 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: Solidstonez on 18-07-2012 10:55 AM
I CAN SEE Grin Grin Grin Grin Grin
You sure say you dey see, come take one short make you dey see well......... Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 18-07-2012 11:00 AM (11 years ago) | Hero
Reply
1 ... 8 9 10 [11] 12 13 14 ... 16