. Posted: at 19-01-2011 07:49 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mallorca at 19-01-2011 07:51 PM (13 years ago) (m) .
chairman na ur face b dis?
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 19-01-2011 07:51 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
@sixtyhoneyy..... point of correction, MEN ARE NOT LIKE THAT, MEN ARE CONFIDENCE, MEN ARE OPEN HEARTED, THEY RUN THINGS IN YOUR PRESENCE, IN THE OPEN PLACES, NOT IN T AND B.... MEN ARE EVER READY TO DO THEIR THINGS OPENLY Posted: at 19-01-2011 07:52 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Pointzero at 19-01-2011 07:53 PM (13 years ago) (m) @chiglamour....she's not bad but, her own too much, if you happens to be in my shoes you will perhaps suspected her too
come on.its her privacy.if she like make she dig hole enter to recieve calls,its still her privacy.you are not suppose to listen to her conversation. ok.....................na now i understand sth. all d girls wey i dey see here na text dem dey text,dey no fit call u.if u call them self dem go say make u text them.....is dis d secret?
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-01-2011 07:53 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i no wan hear say any phone ring o
na when be your wedding Posted: at 19-01-2011 07:53 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
U wan provoke my annoyance abi? I say i no dey talk again na force???
but u still talking na Posted: at 19-01-2011 07:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@sixtyhoneyy..... point of correction, MEN ARE NOT LIKE THAT, MEN ARE CONFIDENCE, MEN ARE OPEN HEARTED, THEY RUN THINGS IN YOUR PRESENCE, IN THE OPEN PLACES, NOT IN T AND B.... MEN ARE EVER READY TO DO THEIR THINGS OPENLY
abeg make i hear word jo Posted: at 19-01-2011 07:55 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pointzero at 19-01-2011 07:56 PM (13 years ago) (m) hmmmmm
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-01-2011 07:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sixty u no well at all Posted: at 19-01-2011 07:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mallorca my broda,na my face o. Hw u dey? Posted: at 19-01-2011 07:57 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@POINTZERO....na your side i dey now.....even self, her baka no go belefull me she say, she no go talk again but her mouth no fit close unless we see PADLOCK..... Posted: at 19-01-2011 08:00 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
onyin at 19-01-2011 08:00 PM (13 years ago) (f) @chiglamour....she's not bad but, her own too much, if you happens to be in my shoes you will perhaps suspected her too
come on.its her privacy.if she like make she dig hole enter to recieve calls,its still her privacy.you are not suppose to listen to her conversation. ok.....................na now i understand sth. all d girls wey i dey see here na text dem dey text,dey no fit call u.if u call them self dem go say make u text them.....is dis d secret? lol.I do call my boyfriend more than he calls me.if you no be myboyfriend,kai i no dey call.unless you are a very close friend,my cousin or brother. Posted: at 19-01-2011 08:00 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
mallorca at 19-01-2011 08:02 PM (13 years ago) (m) Day don break for somebody
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 19-01-2011 08:02 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Pointzero at 19-01-2011 08:03 PM (13 years ago) (m) @POINTZERO....na your side i dey now.....even self, her baka no go belefull me she say, she no go talk again but her mouth no fit close unless we see PADLOCK.....
she dey follow me go meet tailor dem go am
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-01-2011 08:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pointzero at 19-01-2011 08:03 PM (13 years ago) (m) @chiglamour....she's not bad but, her own too much, if you happens to be in my shoes you will perhaps suspected her too
come on.its her privacy.if she like make she dig hole enter to recieve calls,its still her privacy.you are not suppose to listen to her conversation. ok.....................na now i understand sth. all d girls wey i dey see here na text dem dey text,dey no fit call u.if u call them self dem go say make u text them.....is dis d secret? lol.I do call my boyfriend more than he calls me.if you no be myboyfriend,kai i no dey call.unless you are a very close friend,my cousin or brother. i see
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 19-01-2011 08:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i no believe say women go fit call their guy for fone o, instead, them go request for TOP-UP..... Posted: at 19-01-2011 08:05 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
i dey come Posted: at 19-01-2011 08:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ok Pj say mk we go sleep so me i won go sleep gud 9t all till morrow @poster give ur cousin sm space ok na love call she dey receive and need no distraction lol Posted: at 19-01-2011 08:06 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ILOVEIT at 19-01-2011 08:07 PM (13 years ago) (m) just reading
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 19-01-2011 08:07 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
onyin at 19-01-2011 08:07 PM (13 years ago) (f) i no believe say women go fit call their guy for fone o, instead, them go request for TOP-UP.....
kai.say sum women Posted: at 19-01-2011 08:07 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |