Turn around(lol) (Page 2)

Date: 18-12-2010 10:44 pm (13 years ago) | Author: Ibk Peters
1 [2] 3 4 5 ... 8
- Skypon2002 at 20-12-2010 12:07 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Lizzie4Shizzie on 19-12-2010 07:22 PM
@Skypon!!/ Tongue..Na u know!..Thnk u!!
never vex ooooo abeg

how far naa?
 Grin

Posted: at 20-12-2010 12:07 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 20-12-2010 12:25 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Lizzie4Shizzie on 19-12-2010 06:21 PM
Quote from: terryworld on 19-12-2010 12:31 PM
and who give u the right to like the name abi u dey get mess cancer?
Abeg joooo..No even start wit dis ur insult sef....Eleke Ebu!..(pele u no knw wetin dat min 4 my language!!)..Ndo..nd na u get mess cancer!  Tongue Tongue
u dey form rambo abi?dont worry just knw dat u are pushing me to start and when i start,i neva leave u 4 dis site.(otu gi gbakwa oku)

Posted: at 20-12-2010 12:25 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- shinapeters at 20-12-2010 08:26 AM (13 years ago)
(f)
chai! Terry Has Suffered Grin Grin Grin Grin
Posted: at 20-12-2010 08:26 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 20-12-2010 08:38 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: shinapeters on 20-12-2010 08:26 AM
chai! Terry Has Suffered Grin Grin Grin Grin
hahaha abeg which terry

Posted: at 20-12-2010 08:38 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Lizzie4Shizzie at 20-12-2010 01:31 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on 20-12-2010 12:25 AM
Quote from: Lizzie4Shizzie on 19-12-2010 06:21 PM
Quote from: terryworld on 19-12-2010 12:31 PM
and who give u the right to like the name abi u dey get mess cancer?
Abeg joooo..No even start wit dis ur insult sef....Eleke Ebu!..(pele u no knw wetin dat min 4 my language!!)..Ndo..nd na u get mess cancer!  Tongue Tongue
u dey form rambo abi?dont worry just knw dat u are pushing me to start and when i start,i neva leave u 4 dis site.(otu gi gbakwa oku)
Lolz!..Shey na curse b dat..Bck 2 sender if na curse..Mosquito brain!!!!..big head..Nuthin dey dat ur head..na water-water full der...(On yi oshi!!)
Posted: at 20-12-2010 01:31 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 20-12-2010 01:36 PM (13 years ago)
(m)
@lizzie,u are an idiot and pls dont log off yet so dat u will yab me back.infact today i want u to come up wit ur own yabbing.

Posted: at 20-12-2010 01:36 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Lizzie4Shizzie at 20-12-2010 01:50 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on 20-12-2010 01:36 PM
@lizzie,u are an idiot and pls dont log off yet so dat u will yab me back.infact today i want u to come up wit ur own yabbing.
Lolz..I no knw hw 2 yab person oooo...abeg...hehe..
PS" im not an idiot..bcoz an idiot is A person wit subnormal intelligence..nd im def not 1..... Grin Grin Grin Grin
Posted: at 20-12-2010 01:50 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 20-12-2010 01:56 PM (13 years ago)
(m)
then u have a cancer in ur honeypot and pls reply me.

Posted: at 20-12-2010 01:56 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Lizzie4Shizzie at 20-12-2010 02:01 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on 20-12-2010 01:56 PM
then u have a cancer in ur honeypot and pls reply me.
Lol..U no get head..U know shey???..Wetin concern my honeypot wit d matter on ground naw..I go vess 4 u naw!!!
Posted: at 20-12-2010 02:01 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 20-12-2010 02:05 PM (13 years ago)
(m)
@lizzie,u are a fool,i want u to vex so dat u will yab me back cos i really like yabbing and i still maintain that u used pepper water wash ur honeypot.pls yab me back

Posted: at 20-12-2010 02:05 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Lizzie4Shizzie at 20-12-2010 02:09 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on 20-12-2010 02:05 PM
@lizzie,u are a fool,i want u to vex so dat u will yab me back cos i really like yabbing and i still maintain that u used pepper water wash ur honeypot.pls yab me back
Lol..okay....sonce I no lik am..u knw wetin I go do...I'll ignore u..Im sure u'll agree wit me..at silence is d best answr 4 a fool..sooo..y dnt u do sumthng more profitable wit ur tym on d net...instead of yabbing people..hurry up oooo..d internet cafe will soon throw u out wen ur moni expire..
Have a nice life!  Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 20-12-2010 02:09 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 20-12-2010 02:14 PM (13 years ago)
(m)
idiot,u fink i go to cafe just like u do?am always online wit my system and pls spray insecticide around ur rotten honeypot cos its smelling even housefly is perching on it.

Posted: at 20-12-2010 02:14 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- rexi at 20-12-2010 04:08 PM (13 years ago)
(m)
Hmmm, guys don do both of u. We don hear d plentif & d accused. Is time 2 move on wit ur . . . Dont even bother askin me who d plentif or d accuse is cos u know urself.
Posted: at 20-12-2010 04:08 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Skypon2002 at 20-12-2010 07:23 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 20-12-2010 02:05 PM
@lizzie,u are a fool,i want u to vex so dat u will yab me back cos i really like yabbing and i still maintain that u used pepper water wash ur honeypot.pls yab me back

terry abeg abeg abeg abeg............   ee don do abeg
make una no dey curse una self naaa
ee no good ooooo
 Sad Sad

Posted: at 20-12-2010 07:23 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 20-12-2010 07:27 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Lizzie4Shizzie on 20-12-2010 02:09 PM
Quote from: terryworld on 20-12-2010 02:05 PM
@lizzie,u are a fool,i want u to vex so dat u will yab me back cos i really like yabbing and i still maintain that u used pepper water wash ur honeypot.pls yab me back
Lol..okay....sonce I no lik am..u knw wetin I go do...I'll ignore u..Im sure u'll agree wit me..at silence is d best answr 4 a fool..sooo..y dnt u do sumthng more profitable wit ur tym on d net...instead of yabbing people..hurry up oooo..d internet cafe will soon throw u out wen ur moni expire..
Have a nice life!  Grin Grin Grin Grin Grin

see see!!!!

4get all this thing wey una dey do oooooo
me i no like am cos ee dey even affect me

stop all these cursing abeg una oooo

try and bcom pals again
 Angry Angry Angry

Posted: at 20-12-2010 07:27 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 20-12-2010 07:29 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 20-12-2010 02:14 PM
idiot,u fink i go to cafe just like u do?am always online wit my system and pls spray insecticide around ur rotten honeypot cos its smelling even housefly is perching on it.

terry, pls just stop ok?

it shall be well
plsssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssss :'( :'( :'( :'(

 Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss

Posted: at 20-12-2010 07:29 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Lizzie4Shizzie at 20-12-2010 09:13 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on 20-12-2010 07:27 PM
Quote from: Lizzie4Shizzie on 20-12-2010 02:09 PM
Quote from: terryworld on 20-12-2010 02:05 PM
@lizzie,u are a fool,i want u to vex so dat u will yab me back cos i really like yabbing and i still maintain that u used pepper water wash ur honeypot.pls yab me back
Lol..okay....sonce I no lik am..u knw wetin I go do...I'll ignore u..Im sure u'll agree wit me..at silence is d best answr 4 a fool..sooo..y dnt u do sumthng more profitable wit ur tym on d net...instead of yabbing people..hurry up oooo..d internet cafe will soon throw u out wen ur moni expire..
Have a nice life!  Grin Grin Grin Grin Grin

see see!!!!

4get all this thing wey una dey do oooooo
me i no like am cos ee dey even affect me

stop all these cursing abeg una oooo

try and bcom pals again
 Angry Angry Angry
D thng is im not used to insultin people especially wen dey r older..no matter wat d situation myt b..
D thng iz..Evry1 knwz terry insultz people 4 d right nd wrong reasonz..I waz just playin wit him..Aktually givin em a dose of wat he does 2 almost evry1..nd he taks it personal..nd strts crying about how amazingly sweet my honeypot is..lik he saw it b4...just tell him 2 respect emself nd tak his tym..Im a child of God..we dont doo insults...Gbamm!! Grin Grin Grin
Posted: at 20-12-2010 09:13 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 20-12-2010 10:12 PM (13 years ago)
(m)
huh?

Posted: at 20-12-2010 10:12 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 21-12-2010 01:12 AM (13 years ago)
(m)
@lizzy, make u no vex again abeg

@terry, make u noo vex again ooo abeg

make una be pals again like b4 nah!!

i dey enjoy una that time, but now una come dey fight
ee no good ooooooooooo

abeg, abeg, abeg!!!!!!!!!!!!!!
 Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 21-12-2010 01:12 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 21-12-2010 07:56 AM (13 years ago)
(m)
skypon and Rexi,pls i have heard u guys and pls u guys should not be upset with me cos i promise to turn into a new leaf.is just the girl just want to shake me a little and i remembered what my Arab used to do to all his client that upset him then.but u guys should not be angry.and once again happy xmass all and am inviting u guys to TERRY's RANCH on 25th December.see u guys there!!.ONE LOVE

Posted: at 21-12-2010 07:56 AM (13 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 8