Lizzie4Shizzie at 20-12-2010 03:05 PM (13 years ago) (f)
Quote from: Skypon2002 on 19-12-2010 11:23 PM
Quote from: Lizzie4Shizzie on 19-12-2010 09:14 AM
Quote from: Skypon2002 on 19-12-2010 04:28 AM
Quote from: Riverniger1 on 18-12-2010 11:19 PM
Quote from: Skypon2002 on 18-12-2010 11:14 PM
Quote from: shinapeters on 17-12-2010 03:21 PM
poster, its NNA not INA.
that na typographical error
error of the keyboard
no,,na mistake of the head and hand
..me wan doo ooo...Too much nonsense don full dis my head..I wan erase am..repent nd hiohiohiohiohiohiohiohihoooo
make him go format him brain
Lolz..Dem dey format brain again..Abeg ..me wan doo ooo...Too much nonsense don full dis my head..I wan erase am..repent nd b innocent once again...
oya come make i 4mat ur brain 4 u ok?
Ehen??..So u can do it eh??..ok na..Abeg..dis is hw i want it..all d nonsense out..No touch wer i retain my school work ooo..No wan strt dey read 4rm abc oooo..abeg..i no fit shout!!!.. bt any pre-caution i shuld tak note of??..i mean abt d whole process??
Posted: at 20-12-2010 03:05 PM (13 years ago) | Upcoming
Skypon2002 at 20-12-2010 10:17 PM (13 years ago) (m)
Quote from: Lizzie4Shizzie on 20-12-2010 03:05 PM
Quote from: Skypon2002 on 19-12-2010 11:23 PM
Quote from: Lizzie4Shizzie on 19-12-2010 09:14 AM
Quote from: Skypon2002 on 19-12-2010 04:28 AM
Quote from: Riverniger1 on 18-12-2010 11:19 PM
Quote from: Skypon2002 on 18-12-2010 11:14 PM
Quote from: shinapeters on 17-12-2010 03:21 PM
poster, its NNA not INA.
that na typographical error
error of the keyboard
no,,na mistake of the head and hand
..me wan doo ooo...Too much nonsense don full dis my head..I wan erase am..repent nd hiohiohiohiohiohiohiohihoooo
make him go format him brain
Lolz..Dem dey format brain again..Abeg ..me wan doo ooo...Too much nonsense don full dis my head..I wan erase am..repent nd b innocent once again...
oya come make i 4mat ur brain 4 u ok?
Ehen??..So u can do it eh??..ok na..Abeg..dis is hw i want it..all d nonsense out..No touch wer i retain my school work ooo..No wan strt dey read 4rm abc oooo..abeg..i no fit shout!!!.. bt any pre-caution i shuld tak note of??..i mean abt d whole process??
u know say me i wiked,
i go clear ur brain for u.......... na so them dey format naaaa
nothing go remain there again hiohiohiohiohiohiohiohiohioooooooooooooooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode
Posted: at 20-12-2010 10:17 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Lizzie4Shizzie at 20-12-2010 11:01 PM (13 years ago) (f)
Quote from: Skypon2002 on 20-12-2010 10:17 PM
Quote from: Lizzie4Shizzie on 20-12-2010 03:05 PM
Quote from: Skypon2002 on 19-12-2010 11:23 PM
Quote from: Lizzie4Shizzie on 19-12-2010 09:14 AM
Quote from: Skypon2002 on 19-12-2010 04:28 AM
Quote from: Riverniger1 on 18-12-2010 11:19 PM
Quote from: Skypon2002 on 18-12-2010 11:14 PM
Quote from: shinapeters on 17-12-2010 03:21 PM
poster, its NNA not INA.
that na typographical error
error of the keyboard
no,,na mistake of the head and hand
..me wan doo ooo...Too much nonsense don full dis my head..I wan erase am..repent nd hiohiohiohiohiohiohiohihoooo
make him go format him brain
Lolz..Dem dey format brain again..Abeg ..me wan doo ooo...Too much nonsense don full dis my head..I wan erase am..repent nd b innocent once again...
oya come make i 4mat ur brain 4 u ok?
Ehen??..So u can do it eh??..ok na..Abeg..dis is hw i want it..all d nonsense out..No touch wer i retain my school work ooo..No wan strt dey read 4rm abc oooo..abeg..i no fit shout!!!.. bt any pre-caution i shuld tak note of??..i mean abt d whole process??
u know say me i wiked,
i go clear ur brain for u.......... na so them dey format naaaa
nothing go remain there again hiohiohiohiohiohiohiohiohioooooooooooooooo
Lol! Ur right..U wicked no b small..if u go clear evrythng..mke i kuku no dooo ooo...dat 1 na double trouble..I no fit shout!!...
Posted: at 20-12-2010 11:01 PM (13 years ago) | Upcoming