Origination of Womem's problems..(Duhhh! Men of course!!) (Page 3)

Date: 17-12-2010 3:17 am (13 years ago) | Author: Ibk Peters
1 2 [3]
- Skypon2002 at 21-12-2010 01:52 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on 20-12-2010 09:17 PM
Quote from: Skypon2002 on 20-12-2010 01:08 AM
Quote from: kaycee22 on 19-12-2010 09:20 PM
Quote from: Lizzie4Shizzie on 18-12-2010 10:11 PM
Kaycee!! U no well atall ooo!..wetin do u?..eh?and how u know say I like am??....Abeg jooo
Eye well... nofin do mua.....d likenez show for ur face..... 2nd base jare

bro, ee be like say u dey listen to Tony-one-week music..........
this one wey u dey talk ''2nd base jare''

 Grin Grin Grin Grin Grin
no na tony two-weeks

 Grin Grin Grin Grin

Posted: at 21-12-2010 01:52 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 21-12-2010 01:55 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Lizzie4Shizzie on 20-12-2010 11:03 PM
Quote from: Skypon2002 on 20-12-2010 09:11 PM
Quote from: Lizzie4Shizzie on 20-12-2010 02:19 PM
Quote from: Skypon2002 on 20-12-2010 01:05 AM
Quote from: Lizzie4Shizzie on 19-12-2010 09:07 AM
Ok..Na mistake I make b4....No d only u no well Kaycee..Skypon u don dey run fever..eh??..

 :'( :'( :'(
i need a doctor :'(
ehhh yahhhh..sori..i can b ur doctor!!!!!!!! Grin Grin Grin Grin Grin

aaaahhh
noooooooo
u be quack doctor
 Grin Grin Grin
hehe..U no know anythng..iF I Begin wit u eh?..by fire by force..watevr is wrong wit u go leave u....I no d quack ooo... Grin Grin Grin Grin Grin

oya, start with me
i want make u cure the sickness for me
 Grin Grin

Posted: at 21-12-2010 01:55 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Riverniger1 at 21-12-2010 02:31 AM (13 years ago)
(m)
Origination of Womem's problems.....hmmmmmmmm Roll Eyes

Posted: at 21-12-2010 02:31 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 21-12-2010 01:56 PM (13 years ago)
(f)
I wan pass
Posted: at 21-12-2010 01:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kaycee22 at 21-12-2010 09:40 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 21-12-2010 01:56 PM
I wan pass
u go fit pass again....u don fail.
Posted: at 21-12-2010 09:40 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Lizzie4Shizzie at 21-12-2010 10:09 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Riverniger1 on 21-12-2010 02:31 AM
Origination of Womem's problems.....hmmmmmmmm Roll Eyes
:-) aabi na lie??..tlk naa...i no get dat "hmmmmmm" ooooo
Posted: at 21-12-2010 10:09 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- solid_solid at 21-12-2010 10:16 PM (13 years ago)
(m)
lizzie was i here? .... pls be frank with me
Posted: at 21-12-2010 10:16 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Lizzie4Shizzie at 22-12-2010 12:10 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: solid_solid on 21-12-2010 10:16 PM
lizzie was i here? .... pls be frank with me
Lol..Is dat sum sort of jamb questn??..abegg ooo..na midnyt we dey 4 ere..na scatter my head..dis early morn..hehe..really dnt get d wuestion nyway...I dnt knw if u wer ere or not Solid..Bt I chckd d commnts..u postd nuthin bsides dis previous questn...sooo..dos dat answr ur questn?
Posted: at 22-12-2010 12:10 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- solid_solid at 22-12-2010 12:13 AM (13 years ago)
(m)
lizzie nawao for u ooo ..... just this simple question na him u dey brow grammar like this ..... u see this is how u fail jamb
Posted: at 22-12-2010 12:13 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 22-12-2010 08:42 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: solid_solid on 21-12-2010 10:16 PM
lizzie was i here? .... pls be frank with me
yeah u werent here and i didnt comment either.

Posted: at 22-12-2010 08:42 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 24-12-2010 02:38 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: solid_solid on 22-12-2010 12:13 AM
lizzie nawao for u ooo ..... just this simple question na him u dey brow grammar like this ..... u see this is how u fail jamb

Jamb F9
parallel
 Grin

Posted: at 24-12-2010 02:38 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kaycee22 at 24-12-2010 07:46 PM (13 years ago)
(m)
ok
Posted: at 24-12-2010 07:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Riverniger1 at 25-12-2010 12:31 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Lizzie4Shizzie on 21-12-2010 10:09 PM
Quote from: Riverniger1 on 21-12-2010 02:31 AM
Origination of Womem's problems.....hmmmmmmmm Roll Eyes
:-) aabi na lie??..tlk naa...i no get dat "hmmmmmm" ooooo

abeg this one pass me oooo Grin Grin

Posted: at 25-12-2010 12:31 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Lizzie4Shizzie at 21-02-2011 10:18 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: Lizzie4Shizzie on 20-12-2010 11:03 PM
Quote from: Skypon2002 on 20-12-2010 09:11 PM
Quote from: Lizzie4Shizzie on 20-12-2010 02:19 PM
Quote from: Skypon2002 on 20-12-2010 01:05 AM
Quote from: Lizzie4Shizzie on 19-12-2010 09:07 AM
Ok..Na mistake I make b4....No d only u no well Kaycee..Skypon u don dey run fever..eh??..

 :'( :'( :'(
i need a doctor :'(
ehhh yahhhh..sori..i can b ur doctor!!!!!!!! Grin Grin Grin Grin Grin

aaaahhh
noooooooo
u be quack doctor
 Grin Grin Grin
hehe..U no know anythng..iF I Begin wit u eh?..by fire by force..watevr is wrong wit u go leave u....I no d quack ooo... Grin Grin Grin Grin Grin
hehe..NA DIS Kind medicine I gbadun ooo..thanks 4 d enthusiasm..INFACT i DONT THINK i NEED 2 See any certificates whatsoever..i TRUST U!!!!
Posted: at 21-02-2011 10:18 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Sheree at 21-02-2011 10:32 AM (13 years ago)
(f)
Nice post
Posted: at 21-02-2011 10:32 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3]