"I Dont think I Can Fall In Love Again"

Date: 03-11-2008 6:33 pm (15 years ago) | Author: Tosin Babajide
- at 3-11-2008 06:33 PM (15 years ago)
(m)
I NO SA OUNA GO DEY WONDAR Y?
ALL THE GIRLS WEY I DON DEY DATE FOR MY LIFE, NO DEY EVER DEY FAITHFUL TO ME, I KNOW NO WEDAR NA BECOS I NO GET MONEY THAT IS WHY I FIRST POST IS IT TRUE, NO MONEY NO LOVE Sad.....................
MAKE UNA ADVICE ME Huh? Huh? Huh? Huh?

Posted: at 3-11-2008 06:33 PM (15 years ago) | Newbie
- digitalman at 3-11-2008 06:46 PM (15 years ago)
(m)
what is ur wahala? is it girl/ love or money?
Posted: at 3-11-2008 06:46 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- eagleseyez at 3-11-2008 07:11 PM (15 years ago)
(m)
did u post this for someone to decide for u or encourage u to fall in love.... i think u just feel like kiddin around this forum,  have some zzzzzzzzz broda
Posted: at 3-11-2008 07:11 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- prencess at 3-11-2008 07:15 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: tinkwicely on  3-11-2008 06:33 PM
I NO SA OUNA GO DEY WONDAR Y?
ALL THE GIRLS WEY I DON DEY DATE FOR MY LIFE, NO DEY EVER DEY FAITHFUL TO ME, I KNOW NO WEDAR NA BECOS I NO GET MONEY THAT IS WHY I FIRST POST IS IT TRUE, NO MONEY NO LOVE Sad.....................
MAKE UNA ADVICE ME Huh? Huh? Huh? Huh?

this guy again Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?
Posted: at 3-11-2008 07:15 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennee at 3-11-2008 07:34 PM (15 years ago)
(m)
Ok Oo

Posted: at 3-11-2008 07:34 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- akjasper at 3-11-2008 08:59 PM (15 years ago)
(m)
If u dnt want to fall in love then stand in love ....safi
Posted: at 3-11-2008 08:59 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- princemech at 3-11-2008 09:18 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: tinkwicely on  3-11-2008 06:33 PM
I NO SA OUNA GO DEY WONDAR Y?
ALL THE GIRLS WEY I DON DEY DATE FOR MY LIFE, NO DEY EVER DEY FAITHFUL TO ME, I KNOW NO WEDAR NA BECOS I NO GET MONEY THAT IS WHY I FIRST POST IS IT TRUE, NO MONEY NO LOVE Sad.....................
MAKE UNA ADVICE ME Huh? Huh? Huh? Huh?
guy since all d gals u meet no dey faithfull to u why can't u become a pastor abi u and God dey nkwanta?
Posted: at 3-11-2008 09:18 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lonelysnow at 3-11-2008 09:25 PM (15 years ago)
(m)
U dnt know what u want. Go for deliverance
Posted: at 3-11-2008 09:25 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- fjoeaug at 4-09-2011 12:00 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: tinkwicely on  3-11-2008 06:33 PM
I NO SA OUNA GO DEY WONDAR Y?
ALL THE GIRLS WEY I DON DEY DATE FOR MY LIFE, NO DEY EVER DEY FAITHFUL TO ME, I KNOW NO WEDAR NA BECOS I NO GET MONEY THAT IS WHY I FIRST POST IS IT TRUE, NO MONEY NO LOVE Sad.....................
MAKE UNA ADVICE ME Huh? Huh? Huh? Huh?
let the guys take over.....cant help but take time to get money first. Cool
Posted: at 4-09-2011 12:00 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xena15 at 4-09-2011 01:36 AM (12 years ago)
(f)
Na ur wahala be dat

Posted: at 4-09-2011 01:36 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MegaOneplusone at 4-09-2011 02:46 AM (12 years ago)
(m)
MY broda, money or no money, if woman wan cheat on you she go do am. no be woman carry another man money dey feed another? you no sabi phyuk? abi your thing enter small size? but really forget woman make cash, you no go too send
Posted: at 4-09-2011 02:46 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- fjoeaug at 4-09-2011 03:37 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: MegaOneplusone on  4-09-2011 02:46 AM
MY broda, money or no money, if woman wan cheat on you she go do am. no be woman carry another man money dey feed another? you no sabi fcuk? abi your thing enter small size? but really forget woman make cash, you no go too send
lol...........a piece of advice or mockery
Posted: at 4-09-2011 03:37 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MegaOneplusone at 4-09-2011 11:02 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: fjoeaug on  4-09-2011 03:37 AM
Quote from: MegaOneplusone on  4-09-2011 02:46 AM
MY broda, money or no money, if woman wan cheat on you she go do am. no be woman carry another man money dey feed another? you no sabi fcuk? abi your thing enter small size? but really forget woman make cash, you no go too send
lol...........a piece of advice or mockery

 Grin Grin Grin
Posted: at 4-09-2011 11:02 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Empress_Ameera at 4-09-2011 11:05 AM (12 years ago)
(f)
Let go and let God... Trust me what you had previously was not love, you're still a young man, you will surely love again. Don't wish for bad things on yourself. Just remain faithful in the Lord, and know and believe when the time is right God will bless you with a wonderful woman. In life we go through things to prepare us for whats to come. Please allow your past to stand as a lesson, hopefully moving forward you will be more selective as related to the type of woman you pick. Take your time enjoy life, focus on your education and career. You will get past this sadness, I wish you much success....

Posted: at 4-09-2011 11:05 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Youngstoriez at 4-09-2011 12:29 PM (12 years ago)
(m)
Mehn....me no think about that one ooo...if she cheats on me, make conscience judge am, if she no cheat...fine and good! But if i know....e don do and its OVER!!!!!!!!!!!!
Posted: at 4-09-2011 12:29 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ILOVEIT at 4-09-2011 01:05 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: tinkwicely on  3-11-2008 06:33 PM
I NO SA OUNA GO DEY WONDAR Y?
ALL THE GIRLS WEY I DON DEY DATE FOR MY LIFE, NO DEY EVER DEY FAITHFUL TO ME, I KNOW NO WEDAR NA BECOS I NO GET MONEY THAT IS WHY I FIRST POST IS IT TRUE, NO MONEY NO LOVE Sad.....................
MAKE UNA ADVICE ME Huh? Huh? Huh? Huh?


lol guy u funny..

Posted: at 4-09-2011 01:05 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- wandepope at 5-09-2011 02:07 AM (12 years ago)
(m)
its your decision to fall in love or not....afterall your emotions should be governed by your head and not the reverse.
Posted: at 5-09-2011 02:07 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Brnsugarbabe37 at 5-09-2011 05:49 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: Empress_Ameera on  4-09-2011 11:05 AM
Let go and let God... Trust me what you had previously was not love, you're still a young man, you will surely love again. Don't wish for bad things on yourself. Just remain faithful in the Lord, and know and believe when the time is right God will bless you with a wonderful woman. In life we go through things to prepare us for whats to come. Please allow your past to stand as a lesson, hopefully moving forward you will be more selective as related to the type of woman you pick. Take your time enjoy life, focus on your education and career. You will get past this sadness, I wish you much success....
PREACH WOMAN!!!! SHE IS VERY CORRECT!!!!
Posted: at 5-09-2011 05:49 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply