hahaha..i will settle for a cool banga soup and starch joint or point and kill joint anytime..... berra so na d tin dey make u shoot out
na yu and Esonu get una mouth...
You know you're the best when people you don't know hate you Posted: at 22-07-2010 12:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 22-07-2010 12:43 PM (13 years ago) (f) hahaha..i will settle for a cool banga soup and starch joint or point and kill joint anytime.....
berra so na d tin dey make u shoot out na yu and Esonu get una mouth... lol
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 22-07-2010 12:43 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bomsiluv at 22-07-2010 12:55 PM (13 years ago) (f) Miss_Precious, I for like taste dat starch and banka soup oooo Posted: at 22-07-2010 12:55 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 22-07-2010 12:59 PM (13 years ago) (f) u wan vomit... no be rivers ppl food oooo. na food wey deltans dey chop, isoko ppl and benin ppl....
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 22-07-2010 12:59 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Inemx at 22-07-2010 01:17 PM (13 years ago) (m) SOPHIEBABY, I NO WAN ''CHYK'' YOU NOW BUT I WAN TAKE YOU OUT 2DAY. WHERE YOU FOR LIKE GO? GET BACK TO ME PLS. Posted: at 22-07-2010 01:17 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 22-07-2010 01:21 PM (13 years ago) (f) SOPHIEBABY, I NO WAN ''CHYK'' YOU NOW BUT I WAN TAKE YOU OUT 2DAY. WHERE YOU FOR LIKE GO? GET BACK TO ME PLS.
any BOLEH joint around will be fine.....
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 22-07-2010 01:21 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Inemx at 22-07-2010 01:23 PM (13 years ago) (m) UNRIPED BOLEH AND DOG FOR DEY NICE O, HOW ABOUT THAT? Posted: at 22-07-2010 01:23 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bomsiluv at 22-07-2010 01:27 PM (13 years ago) (f) u wan vomit... no be rivers ppl food oooo. na food wey deltans dey chop, isoko ppl and benin ppl....
I wan taste am to see if I go fit chop am Posted: at 22-07-2010 01:27 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bomsiluv at 22-07-2010 01:29 PM (13 years ago) (f) SOPHIEBABY, I NO WAN ''CHYK'' YOU NOW BUT I WAN TAKE YOU OUT 2DAY. WHERE YOU FOR LIKE GO? GET BACK TO ME PLS.
any BOLEH joint around will be fine..... Sophie.............. you like better thing ooo Posted: at 22-07-2010 01:29 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 22-07-2010 01:31 PM (13 years ago) (f) UNRIPED BOLEH AND DOG FOR DEY NICE O, HOW ABOUT THAT?
unripe boleh with choped dick.. will do
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 22-07-2010 01:31 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 22-07-2010 01:31 PM (13 years ago) (f) SOPHIEBABY, I NO WAN ''CHYK'' YOU NOW BUT I WAN TAKE YOU OUT 2DAY. WHERE YOU FOR LIKE GO? GET BACK TO ME PLS.
any BOLEH joint around will be fine..... Sophie.............. you like better thing ooo nobody wen no like beta tin
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 22-07-2010 01:31 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Inemx at 22-07-2010 01:32 PM (13 years ago) (m) u wan vomit... no be rivers ppl food oooo. na food wey deltans dey chop, isoko ppl and benin ppl....
I wan taste am to see if I go fit chop am OK, MAKE SOPHIE BRING YOU ALONG. INFACT, COME WITH A TAKE-HOME PLATE Posted: at 22-07-2010 01:32 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Treasure2 at 22-07-2010 01:40 PM (13 years ago) (f) Sophiebaby, how u dey. Nne take am easy with this babes. Na free money dey cause am. Posted: at 22-07-2010 01:40 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 22-07-2010 01:43 PM (13 years ago) (f) Sophiebaby, how u dey. Nne take am easy with this babes. Na free money dey cause am.
i dey fyn. u kwanu! how u dey? i hope say u no dey do bad tin oooo
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 22-07-2010 01:43 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Inemx at 22-07-2010 01:57 PM (13 years ago) (m) SOPHY, OYA O, I DE GO FOR BREAK, I DRIVE PASS YA PLACE O Posted: at 22-07-2010 01:57 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
humblej at 22-07-2010 01:59 PM (13 years ago) (m) @ poster, I think it's a matter of choice. I have had few who did not opt for eateries rather preferred me giving them the money to make nice and delicious meal at my place or theirs.
Loving, humble and humorous to sane & reasonable people Posted: at 22-07-2010 01:59 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 22-07-2010 02:01 PM (13 years ago) (f) ok
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 22-07-2010 02:01 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
tessybj at 22-07-2010 02:06 PM (13 years ago) (f) same here too i no dey like all dis mr bigg's and fast food joint stuff i prefer local joint where u can get varieties. but if u buy for me on ur own i go take sha. Posted: at 22-07-2010 02:06 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
I always ask myself this question.. why is dat whenever a guy asks a babe out, som of dem will opt for... Mr bigs,kilimanjaro,skipers,happybite,jevinik,vilex etc cant dey go somewhere else,like a classic restaurant dat u can eat good food rada dan junk. and instead of the to order for what dey like,de'll order for the one dem never chop before,den wen dem rich dia house dem go rush to toilet go shit water water shit...
like where i bin go watch ball wen Spain and germany dey play ball, i dey sure say na babe, becos the manager carry microphone dey shout NA WHO CARRY TOYOTA WITH PLATE NUMBA -------- DE PERSON WEY U CARRY COME SAY BELLE DEY WORRY AM. and dat na after choping babeccue fish wey dem put salad..
i think is better u eat werrin go suit ya belle.
me i prefer restaurant/mama put/buka, e dey funny but na wetin i like.. i no dey pretend.. even b4 we go sef i go tell u.
but my question still remains.. why do dey opt for Eatries.. Na effizy ?
ABEG HELP ME TELL THEM...This their HABIT of pretense don tire me nor be small. Whenmoney dey man pocket sef ;dem nor go use their sense.Dem go just dey make unnecessary demands.The DAY somebody run leave them for Classic EATERIES dem go know! Posted: at 22-07-2010 02:14 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
esonu at 22-07-2010 02:49 PM (13 years ago) (m) Miss_Precious, I for like taste dat starch and banka soup oooo
so dat ur own orange go pop-out like hers abi?
CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS Posted: at 22-07-2010 02:49 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |