Una dey stupid, wetin una dey call men men, ok women be saints abi? why she no see wheel barrow pushers or bus conductors go marry or even job seekers so that her marriage go dey safe, na she want prince, what of me wey don dey look for Genevieve to marry no way because i no be prince and Dangote them. If person no go for river, river no go see the leg let alone swallow am, even my brother fancy mercy Johnson well well and wan marry her, Chei Mercy Johnson you don fall our hand, shame they catch me oo, wetin dey vex my brother now be say, this prince don fcuk you well and now u be tokunbor chei! chei !!chei!!! honeypot don waste
![Cheesy](talk/Smileys/classic/cheesy.gif.pagespeed.ce.H_RLHpDKlH.gif)
as in seriously u no wel at al.