Show Posts
Pages:
1 ... 104 105 106 [107] 108
2121  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: na waoooo on: 16-05-2010 02:11 AM
Quote from: feddy4gift on 15-05-2010 12:07 PM
noting wey man no go see.

ebi like say all your mate don marry finish e come remain only you for una area because i no see any other thing wey go mae small pikin like come for public begin shout na waoooooooooo any how abi you don get bele for baba Miliki wey the stay near una house?
2122  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Pastor Scales Fence To Evade Arrest on: 15-05-2010 01:43 AM
Quote from: blesyn003 on 14-05-2010 05:40 AM
Na wa o, pastor 4 dat matter

ah ah wetin you mean by pastor 4 that matter? abi pastor no dey test oil and onions the only tin wey him no do well be say him no run comot 4 naija
2123  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Father kidnaps son, demands N100,000 ransom on: 15-05-2010 01:19 AM
KIDNAP KIDNAP KIDNAP one day we go hear say person go hide himself the demand ransome from em wife
2124  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Pastor Scales Fence To Evade Arrest on: 15-05-2010 12:30 AM
Quote from: babyboy33 on 14-05-2010 01:57 PM
Quote from: ndjoe on 14-05-2010 03:40 AM
pastor you no try at all why you no go cameroon go open another church you still go Ibadan wey no even far from lagos guy na wah too youoooooooo u never even sabi fraud you go begin practise am,
my bros u talk better talk even enter togo go open another one the pastor 4 look 4 good advieser but e want chop alone make him surfer alone too
sebi you see that kind thing him no shap at all
2125  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Pastor Scales Fence To Evade Arrest on: 15-05-2010 12:27 AM
Quote from: teebaz990 on 14-05-2010 06:37 AM
Quote from: ndjoe on 14-05-2010 03:40 AM
pastor you no try at all why you no go cameroon go open another church you still go Ibadan wey no even far from lagos guy na wah too youoooooooo u never even sabi fraud you go begin practise am,

 e bi like u don dey that bizness take tay

na today? abeg ny brother you fit give me that same amount wey them give pastor mae i use am open poultry farm business for you for Otukpo Benue State believe me you go enjoy am so which day you go send the money come?
2126  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Big thing! on: 14-05-2010 08:39 PM
my GUY na your Sistrers you for ask nah them go give the answer you shap shap ab them be virgin? nobi only longest dick na wildest OBO or OTU in fact guy you don spoil finish na wahhoooo  (ATURU MURU EBULU GBA AKA NWA)
2127  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Pastor Scales Fence To Evade Arrest on: 14-05-2010 03:40 AM
pastor you no try at all why you no go cameroon go open another church you still go Ibadan wey no even far from lagos guy na wah too youoooooooo u never even sabi fraud you go begin practise am,
2128  Forum / Politics / Re: James Ibori Arrested In Dubai on: 13-05-2010 06:10 PM
fine boy you wan go chop your people money alone mae them hold you well well olodo. ewu gambia
2129  Forum / Relationships & Romance / Re: Why do women Nag on: 13-05-2010 03:21 AM
women dancee Alanta they dont nag
2130  Forum / The Buzz Central / Re: Rugged Man & 9ice’s Private Phone Conversation on Toni Payne (LEAKED) on: 13-05-2010 02:38 AM
blowjob ooooo or no blowjob ooo all i now be say me i need am too so if person dey lucky get blowjob from another person that one no suppose be wahala nah abeg chéri come and give me my own blowork mm sory blowjob
2131  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: This Lagos! 10-Year-Olds Smoke Hemp In Ajegunle on: 13-05-2010 02:00 AM
Quote from: oceannaija on 12-05-2010 11:42 PM
Quote from: nanny on 12-05-2010 11:34 PM
i don't know where nigerians are heading to!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! Angry Angry God will surely c urs thru
Heading to Jamaica

you dey see vision my guy
2132  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: This Lagos! 10-Year-Olds Smoke Hemp In Ajegunle on: 13-05-2010 01:50 AM
Quote from: steevo on 13-05-2010 12:35 AM
wat is this small world turning into .
My brother this small world is turning to a big world
2133  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: This Lagos! 10-Year-Olds Smoke Hemp In Ajegunle on: 12-05-2010 10:50 PM
we dey wait oga
2134  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Man, 34, kills 64-year-old mother, says it’s to fulfil the scriptures on: 12-05-2010 04:06 AM
Quote from: iyke1 on 10-05-2010 04:15 PM
some tin dey behide dis  Sad news but na who come read dat kind scripture 4 him? and ask am make him 2 fulfil am Shocked

guy you bam abeg lol ab even if say payson come read that kind scripture for am them tell am say make him go filfil a?
2135  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: To further her education, lady turns ‘Keke’ driver on: 8-05-2010 11:27 PM
My God will surely bless you for me you are a star and i ray for your upliftment this is the kind of things we need in Naija hardworking beautiful girls and not hardworking prostituts ride on you will surely make it to the top (NA CHINEKE BE YOUR DEFENDER CRAZY DANFOR NO GO SEE YOU JAM AMEN}
2136  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Jonathan sworn in as President on: 8-05-2010 05:19 AM
Quote from: ajanni on  6-05-2010 08:44 PM
Quote from: ajanni on  6-05-2010 08:41 PM
rubbish

GUY WHAT IS YOUR PROBLEM TELL US YOU CAN NEVER TELL MAYBE WE WILL BE ABLE TO HELP ABI YARA NA YOUR PAPA OR NA GOODLUCK KILL AM? WETIN COME BRING RUBBISH FOR THIS GOOD NEWS NAH NA WA ABEG MY FELLOW GOOD NIGERIANS MAKE UNA TELL ME WHAT KIND OF COME AND SEE AMERICAN WONDER IS ajani GUY SELF
2137  Forum / Politics / Re: Obasanjo to Bishops: ‘You’re the ones that need deliverance’ on: 5-05-2010 10:05 PM
I am not suprised at all as long as it's Obasanjo or Obasanma he can say anything any time he feels like that guy no be better person na bad boy him be  
2138  Forum / The Buzz Central / Re: DAGRIN IS DEAD!!!!!!!!!!! on: 23-04-2010 06:50 PM
such a sad story, RIP my brother
2139  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Man Hides In Plane Tire Compactment on: 20-04-2010 10:09 PM
na wa ooooo but this kind risk no follow nah my people self hmmmmmmmmm may his gentle soul rest in peace joor
2140  Forum / Naijapals Base (Metro life) / Re: Nigerian Girl Killed In London on: 20-04-2010 10:07 PM
OMG this is not good at all such a sad news may her soul rest in peace
Pages:
1 ... 104 105 106 [107] 108