No lie I know you ! na Nokia 3310 you de use. u wan com lie for us here. na because u dey use 3310 nokia na em make u think say every body dey use amm, ???abegg comot make i fin my pin
§§§§§§ una dey vex!my bb pin don lost for hia as i wan comment for dis post!