GOD wHY!! dah church wey collapse no suppose collapse at at all, na 4 dis kind place asin all d pple wey sidon around am na im building suppose fall on top dem
you dey CRAZE!! we'll enjoy 4 at least 2yrs wit d money borrowed!Buh afta den!! na DIE!! anytin worse dan recession wld hit Nigeria in a greater dimension